RE: Hive-Naija Weekend Engagement #39 - "Your Personality"
(Edited)
You are viewing a single comment's thread:
Yay! It's naija hangout, how far everybody? Hope say I meet una well today, abeg I don bring chair to siddon for front so I go see road wella.
Let me start with the second topic, one thing I inherit from my dad is a very soft heart, i no sabi vex for long, no matter how annoyed I get, after shouting, e don kpoof commot for my mind, na the person go come go dey think later.
@constanceitohan , @treasuree , @mosesessien , @Jessicaossom were una dey?, i don keep seat for una here.
0
0
0.000
What to do now? I don already take front seat o 😪
We dey together for that soft heart 😊 who still dey vex make e go cry for corner, we move 🥰
Those plenty people you are calling so, seat wey dey na for back o 🤣🤣
Haha, no worries we go sit down together today😉
Abi, no time to carry vex for mind
I don sha call them🙂
Haha sure there is love in sharing 😁
Just make sure to drop more gist make I for nor push you comot seat 🤣🤣
You dey here dey find more gist, you nor dey gist. If you push am fall no Leo for you again oo 😁😁.
🤣🤣🤣🤣
Lemme alone o this girl
I nor go push am again
Hahaha, ehn en, better nor push her, if not she go just take your place 🤣🤣. But I dinno hold you sha oo 🙄🙄.
I nor push again o
Why are you now shouting? Did I say I did not hear the first time, I was only trying to explain more 😆😆.
🤣🤣🤣
😁😁😁
Ok O, I don hear
Yes oo, who dey vex them go buy vex pie give am, hehehe.
Nor mind @merit.ahama, you fit invite more people sef 😊.
Na me arrange the chairs oo, all of them dey front oo, no back chair 🤪.
No wahala sit buku for everybody, no back chair sef, all the sit na front e dey lolz.
I happy to see say you don sit down, you come even keep for other people when go join us later, nice one.
That one na better thing you collect from your dad oo, keep it up.
I hope to see you here next week too oo, try go put mouth for wetin other people don Yan.
Thank you my sister, i go try, u too kind
You're welcome Sis, it's my pleasure, I really hope to see you at others response.
oh you been don invite me before sorry o, I didn't get the notification ,
Awwwwwwn I love your soft heart oh🥺🥺🥺😥😥🤔🤔
Thank you
Enjoy yourself 💥😉🤣
Awwn, na better trait wey you collect from your Dad oo... I believe people with soft heart have the most beautiful personality. People like me, lol. Yes I have a soft heart too. I dey vex oo but not for long. I no just sabi how to keep grudges with people.
Abi o,yes we do, keeping grudges is just like doing oneself more harm than good.
Exactly! E get some kind things wey pesin suppose just overlook and move on.
Wow
I love wetin you inherit oo
I hope to be like you 😂
Haha ,but the vex no be small vex when e dey happen o