RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"

avatar

You are viewing a single comment's thread:

Aaah!!! So this kin thing dey here i come dey miss Like this. Thanksto @nkemakonam89 for the invite.

@sam.hangout hope Item 7 dey for this gathering?

I go for like talk well well but say Nah my first appearance make i do like say I seadon dey look bayi.



0
0
0.000
16 comments
avatar

Hahaha
Abeg...talk jare
No sit down dey look, are you a lucozade boost? 😂😂😂
Mingle with us here
Let's see your entry babe...okay👏

0
0
0.000
avatar
(Edited)

No be lucozade oooo, i go talk when I see chicken.

0
0
0.000
avatar

Hahaha
Someone is frying it there
Or you want babecoue?
Los... correct the spelling 😂

0
0
0.000
avatar

No chicken this weekend na bitter leaf soup and correct ogiri.

Will not give you

0
0
0.000
avatar

How did you guess the soup I am cooking here 😂👌

0
0
0.000
avatar
(Edited)

I have the spirit of light noni.....

Wait first, are you sure we are not twice?

Am making the same soup too, just finished watching the bitter leaves now

0
0
0.000
avatar

Abi oo, tell her oo, which kind sit down be that 🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Abeg, sit down
Chicken still roasting 🚴💁😂

0
0
0.000
avatar

Oh my!! I'm waiting very Patiently for the chicken Ma'am 🙂🙂.

0
0
0.000
avatar

Yes oo, we dey happy say you don show, e nor matter whether na your first time or not, just talk your mind dear, feel free.

Thank you so much for joining us this weekend, we hope to see you next weekend too 🥰.

0
0
0.000
avatar

I dey happy say you wellucome me wellu wellu. Thantu

0
0
0.000