RE: Bold step to love
You are viewing a single comment's thread:
Hm! Church boy, so wetin u dey tey talk now, we wey start dey toast babes at the age of ten no dey well cultures abi, haha
I understand sha, hehe
0
0
0.000
Toasting girl at age 10?
Omo! Then, I was playing outside, naked.