RE: Hive-Naija Weekend Engagement #39 - "Your Personality"

avatar
(Edited)

You are viewing a single comment's thread:

Wow. It's been weeks if not months since I joined in this conversation on hive naija.

Answering the second question

  • What character do you think you got from your parents, positive or negative?

Omo I no go lie give una Sha, most of the traits I have now were certainly gotten from my Dad than my Mum. Maybe that was because I was so close to my Dad. No blame guy man, my papa dey always get goodies for boys.
My people dey talk say "ihe nkita ji eso onye afo ukwu ma onyughi anyu oga agbo agbo" no ask me to translate abeg because it's better said in Igbo.

I'm quick to anger but compassionate a lot. Most times I wonder if I'll ever blow in life with the kind heart I get. And these two traits were gotten from my Dad. I'm working on the anger issue though by walking away from what made me angry at that point.

To the first question

  • What is the most spontaneous thing you've ever done?

I'm a shy guy. To look person straight for face sef dey hard me. But on this particular day at a friend's party and the DJ plays Adaobi by Mavins naso I stand up begin dey dance. Omo that song do me something those days Sha. I didn't even realize what I was doing until friends started yelling my name. By then it was already too late to back down. I just shut my eyes and continued dancing.

I Know you're wondering if I can dance, I'm a fire dancer. You can come for dance lessons.



0
0
0.000
32 comments
avatar

For you to answer the second question before the first one, you be one new case wey we go get for here from now on 🥲 and I'm happy to know that 😂

"ihe nkita ji eso onye afo ukwu ma onyughi anyu oga agbo agbo" no ask me to translate abeg

Na here I take pause since for my reading o, how we wan come do am? 😪

Well sha, I mistakenly read reach ending and I notice say you sabi dance with fire... How you take dey do am abeg? 😂😂😂

Greet your mummy for me sha, I sympathize with her 🥲

0
0
0.000
avatar
(Edited)

😂😂😂
Them no put rule say you must answer accordingly na.

To translate that word in English fit make me speak jargons. So I dey avoid am.
Make e no be like say I dey partial. I think I got one thing from my mum though like the shyness.

0
0
0.000
avatar

Haha no rule but I sense another true Nigerian with your arrangement 😂😂

Make I go use Google do the translation, I know say na suicide waka e be but I go try 😂

Ahhh mummy try give you one, thank God... Shyness is a good thing too 😁

0
0
0.000
avatar

Hahaha 😂😂, good luck with that and please share with us if you get it 🤞.

0
0
0.000
avatar

😂😂😂, pay me let me translate it for you..you know I love money 🤑🤑🤑

0
0
0.000
avatar

Don't worry, we have given it our own meaning 😂😂

0
0
0.000
avatar

Fake meaning
Pay the dollars 💰 and get the original meaning devoid of dilution 👍

0
0
0.000
avatar

You know say you nor know the meaning for English why you come give us make we bite our tongue?

Oh!! I see, the shyness was from your mom, why na? Lolz 😁😪

0
0
0.000
avatar

😂.
Most times I wonder her expression/reaction was when my dad was wooing her.

0
0
0.000
avatar

Hahaha, I thought in that direction too 😂😂, she must have been looking cute in your dad's eyes, hehehe.

0
0
0.000
avatar

I feel say you talk say you hook, how come you take dey reply to the second answer? Na wa oo 😅😅.

The Igbo confuse me too oo, I even try read am but I know say na rubbish I talk 😏.

Sympathizer, well done oo 🙌🙌.

0
0
0.000
avatar

I use mistake read the second reply na 😂
Better nor try wetin you try again, that igbo is unspeakable for non igbos 🤣

0
0
0.000
avatar

Hahaha, yes Ma, I nor go try am again 😂😂.

0
0
0.000
avatar

My brother you better tell us the meaning of the Igbo when you write for there oo, I nor even know whether I speak an well.

I nor know why most guys dey get this kind heart, well e go be God's gift to ona, ona just need to dey enjoy am, remember say givers never lack, abi you don dey lack?

Oma!! I fit imagine how you feel when you hear the song, e dey do me too, I can shame when e come to dancing but that na because of say I nor sabi dance, you own good you sabi.

0
0
0.000
avatar

I for tell you the meaning of that Igbo but I no wan speak bite my tongue.
As for the kind heart, can you imagine one time I gave out my last card in school and trekked home. Well I was happy it was to a guy Sha.
When it comes to dancing just pray say I dey good mood you go enjoy me.

0
0
0.000
avatar

Why you go bite your tongue, na type you wan type am na 🙄🙄.

You saw that the person needed it more naw, eya doh. But like I asked before, hope you never dey lack?

I think once you start dancing you will be in a good mood, hehe.

0
0
0.000
avatar

I'm working on the anger issue though by walking away from what made me angry at that point.

I love the way you are handling this part of your personality.

Sure everyone has one weakness or the other as humans but our ability to discover it and deal with it is what makes us a unique individual.

0
0
0.000
avatar

You're right. I can't afford to loose good people because of that side of me. So it's better I tame it now.

0
0
0.000
avatar

Don't ever try to change your compassionate heart, it's the best thing that can ever happen to you, because it makes you special, especially in this wicked world we live in now, we need more people like you.

As for the dancing aspect, e dey your body already, shy or no shy it's gat to commot one day.

0
0
0.000
avatar

Yeah, it's a nice thing. Though at times I feel like it stupid going miles to see others laugh when you're suffering within. I won't lie the benefits that comes with it when you least expect it it's much.
Most of my friends say I'm a lively person and not shy. I guess it's because I'm already comfortable around them. I'm sure if we were to meet one on one I would just be staring at you and the words won't be there.

0
0
0.000
avatar

No it's not,

You maybe an ambivert abi wetin dey call am again? In between extrovert and introvert

0
0
0.000
avatar

See my guy oh, lolz, you dey dance lolz🤣🤣🤣🤣, commot body no Join body if you join body you collect 🤣😂🤣😂...
See my dancer oh🥺🤣🤣🤣😂😂

0
0
0.000
avatar

😂😂
Boss jeje abeg no kill me with laugh.😂

0
0
0.000
avatar

You na bad commando 💥💥💥💥, you be boss for dancing oh

0
0
0.000
avatar

Lolz, you get mind my guy an I see say you get liver, adaobi carry you TRABAYE 💥😂😂🤣🤣

0
0
0.000
avatar

My people dey talk say "ihe nkita ji eso onye afo ukwu ma onyughi anyu oga agbo agbo"

For una wey no sabi the Igbo proverb, let me try to be the translator 😅... My brother is simply trying to say that he easily followed his father's footsteps because of what he got from him.

my papa dey always get goodies for boys.

Remember he mentioned that here.

Most times I wonder if I'll ever blow in life with the kind heart I get.

Ahh, don't think such oo... One's heart has nothing to do with success, it solely depends on our mindset. As long as you bear your goals in mind, work hard and persevere, you go surely blow for this life! 💪

Keep being compassionate but of course, work on the anger issues.

Ahh 😂😂 you had me with the dancing part... You sure say you know drink shayo that day? 🌚🥴Omo na to come meet you for dance lessons oo... All these TikTok dancers don too opress me tire 😂

0
0
0.000
avatar

Like Dimma, you understood that language there 😂😂

I thought Lagos brought ups hardly hear deeper native language 😂
You tried 👌👍💯

0
0
0.000
avatar

😂 I can actually hear Igbo very well oo but to speak well na problem 🤣

0
0
0.000