RE: Hive-Naija Weekend Engagement #39 - "Your Personality"
You are viewing a single comment's thread:
Happy weekend to you all
Hope you all are having a good day
Pause!!! Na me dey form English just now? No, I nor sure π HOW ONA DEY ABEG?! π
This week question go well and I go answer the first one before the second one, I nor wan do like @kingobonnaya π€£π€£
- What is the most spontaneous thing you have ever done?
That will be when I woke up very early one morning and did exercise, general cleaning of my room and took myself out to eat out... I swear! When I realize myself, money don finish, strength don reduce.
I still dey wonder wetin really happen that day, Merit wey I know nor dey like exercise, even cleaning wey too much I nor like am and I dey like home made food (Try me with shawarma wether I go collect na). So that whole day na spontaneous things happen to me π₯²
- What character do you think you got from your parents, positive or negative?
My dad can laugh for Africa! Seriously, Guinness book of record never complete until them add that man name join... If you make me laugh small, you don enter laughing competition with me be that ππ€£ yes, na wetin I see collect from my dad be that... Others dey sha like causing trouble π€ͺ
From my mum? π€ I nor fit think of any one, maybe my sister go help me for that one but if na for physical characteristics... I take everything π that woman can never deny me as her child except say na younger sister she wan demote me go, no problem... We dey together anyways π€£
I'm still waiting for you guys @didijames @protokkol @diikaan π
Mr sef I nor know why I go dey speak good English oo, well it is the lord's doing, hehehe.
I greet you specially from obodo oyibo warri π. Nor be small spontaneous thing you do oo, clean? Eat out? Ah!! You sure say them nor blow Jax for your face so? Exercise come even join π³π³π, make I reserve my comment. Nor be say I wan really reserve am, na say I nor get wetin I wan talk, we move.
Mhizsmiler international!!! Your girl dey hail you and your father oo, nor be small thing ona dey do.
Normally, I nor sure say you collect another thing from your mother except the physical appearance, but you sha know say you nor be her daughter but her younger sister πͺπ.
Abeg reserve the no comment o
Because if you talk join the one wey I dey that day, I fit cry π
I am my mother's sister not daughter, I see what you did there. You don claim my mama take.
Exactly, I nor get word again for that one but pray say make people nor talk too much for the matter if not you go really cry the cry π€ͺ.
Nor be me oo, na your mama oo, na she first call you her younger sister ππ€ͺ.
Haha this girl is officially not well π
Wow, that's not good, that means we should take her to the a fast food to get sharwama and ice-cream π¬π¬.
You mean the psychiatric hospital?
Did you just speak or spoke English or grammar ππππ
This babe is just a comedian... honestly
Lol...eehhmm, the sharwama, open the door πͺ, I am knocking right away
Lol
The door lock have spoil, no way in πββοΈ
Wait merit, laughing is a good trait...good you took after your dad on this... make you just dey laugh out your worries π like me, ππ
For your mum, better go back and inherit the cleaning stuff π, just like your sister did..lolz
You need it before I jam you now π΄π΄π΄
ππ
You must jam somebody today o
I just dey pray say make e nor be me
πππππ hahaha
Oh my goodness ππππ
It can be you oo unless you do the needful
Bring the sharwama unless I jam π΄π΄π΄
Haha the shawarma nor gree done o
hahahahahaha, na wa for you @merit.ahama you supoose add trouble join na , you suppose no put am as last thing
π€£π€£π€£
Can you lemme alone? I don use to find trouble π
hmmmm, you implicate yourself by ypurselfπ
How na
you say , you for add trouble naπ
Maybe somebody ginger you the previous day say make you do exercise.
@treasuree come see your partner in laugh matter
Na everyday my mum dey ginger me but I nor gree do, wetin really happen that day never clear at all
@treasuree nor dey laugh anyhow na, it's nor good π€ͺπ
abeg leave from this matter, dont let me remember those days oπ
This your laughing matter, I know you didn't lie, it is true very true, you and hope can laugh and smile for Africa,π which is actually something I really cherish in you both, your smiley faces π
Awww he's trying to bribe me with sweet mouth o
E almost work but e nor work π€ͺ
You self you know say say , your smile dey beautiful like something else π€£πππ...
Na why @hopestylist fine we'll π€£πππ
Awww ππππ
πππ
Yeah be happy jahre
Okay oo, I'm happy ππ
please be oh hehehe
I hear you πΆββοΈπΆββοΈπΆββοΈ.
Please hear me oh ABEG ππ if you no hear me who you wan hear???π€£ππ
Hahaha, I don hear you, lolz ππ
Hehehe π€£π€£ better β€οΈ
Smiles π.
π€π€π€£π€£π€£
πππ
Hope with the spec ππ
As in ehn ππ
Hehehehe π€£π€£
Lolz, funny boy ππ§.
Ohhh yeah I know that, Foxe's are funny
Awwn, that's really so nice,, the fact that you know that you Foxy's are not funny π. I wanted to just test your capability in the aspect of being funny and you really failed the exam, how disappointing ππ€ͺ.
Yeah she fine pass you ππ
No be lie ππ.
Correct ππ
Lolz
shift too
Hahaha, no wahala, let's go to the side where hive is for everyone ππ.
Looks like you have taken the wrong soup this afternoon πππππ
Soup ke, I have not even eaten at that time π π .
Hehehehe π€£π€£π€£, na lieππ
Okay, if you say so ππ.
Yeah I say so ohπππ€£
No wahala ππ
Hehehe π€£π€£ commot body no Join body if you join body you collect π€£π€£π€£
Hahaha, nor worry I don commot body since sef ππ
Hehehe π€£π€£π€£
Yes oo, I nor want make you stress yourself ππ.
Ohhh what a loving babe π
Awwn, thank you so much Foxy, I'm honored, hehehe, it's my pleasure sha so don't mention oo ππ.
Hahaha, you nor funny oo π€£π€£.
Heheehhhe πππ
Lolz
aye aye..
Who is this one ππ€£π€£π€£βΊοΈβΊοΈπ₯
It is I ππ.
Who are you π€£π€£β‘
I am me ππ.
I am me too ohπ€ππ
Awwn, that's nice ππ
Lolz ππ€£π€£ see hope just shinning teethππ€£
Yes oo, body dey sweet me naw ππ π₯°
Kini πππ€£π
Me dancing at the music you are singing, hehe.
Ohhh when did I sing π€£π€
Your words are like music to my ears, hahaha, so please try to truly speak and not sing in my ears ππ.
That's so sweet of you to say Foxy, thank you π.
Yeah dearie, don't mind merit, she dey fly for where you dey jhare π€£
Hahaha, me I nor dey oo, I did not see this oo π
heheheh, merit come see this oh heheh
Merit don't seem like she is hearing you, let me help you call her, @merit.ahama oo, Foxy is calling you oo πββοΈπββοΈπββοΈπββοΈ.
Better ππ€£π
Lolz π π
Eheheh π€£
ππ
Abegi no shine teeth ππ€£
I go shine am ππππ
Peeeele shine shine madamπ€£ππ
Thank you sir ππ
Yah welcome maππππ
Okay sir ππ
π€π€π€
Yea ππ
Even @merit.ahama press am leave you ππ.
No mind her, she is only present to put asunder between us...
See her like @merit.ahama hehehh π€£π€£π€£
πππ
This guy is out to get me, you nor see me
Ohhh I am here for you oh, full package he dey ground like sandπ€£ππ
Lemme alone ooooooooo
Yeah we are just getting started π₯π₯π₯π₯
That's it oo, hehe.
Hehehehe π€£π€£π€£
πππ
Halo π―π― happy Sunday hope
Happy Sunday to you too Foxy π
What's popping up
Nothing really, just went to visit a friend who was born today π.
A friend who was born today π€π€π€
Hahaha, yes oo, today is my friend's birthday, not that he was actually born a new born baby but today was the day he was born years ago, lolz.
Lolz ππ€£π€£ you are a big Poet lolz ππ€£π€£
No oo, I'm not at all, but why will you say I'm even a poet?
I never held you ohππ€£π€£π€£π€£π€£
πππ
see this one lolz..
Who hold you ohπ€£π€£
Abeg who be full package? @merit.ahama I dey find full package oo ππββοΈπββοΈππ.
Ahh na me be full package ohπ¦ β€οΈβ€οΈ
Hmm, that's really nice, good for you π.
Heheheh but you said you like full package or did I see wrongππππππ€π€π€
I liked it but not to the extent that when I will use my feeding money for it ππ.
Lolz ππ€£π€£ ahh you no Sabi weytin good lolz ππ€£π€£π€£
I Sabi am oo, but to you I fit nor sabi am sha ππ.
Lol, see this old woman ππππ€π€
Ehn leave her ππ.
Hehehehe π€£π€£ see this womanπ€£π€£π€£π€π€
Which woman is that? What is she doing that you are asking me to come and see her? ππ, well I'm a little busy now, I can't go and see her π€£π€£π.
I think he got you already Sist, hehehe.
πππ
πππ€ͺπ€ͺ
Hahaha, she's an asunderess, lolz ππ.
Hehehehe π€£π€£π€£ I didn't hear you, I was absent π€£π€£π€£
Me sef I'm absent, it's somebody that tell me π π .
Hehehehe π€£π€£ you are here with your full chest ππ€£
I'm not really sure sha oo π€ͺπ€ͺ.
Lolz ππ€£π€£π€£ oo forππ€£π€£πyou breakπ€£ππ
Hahaha, please today is Sunday oo ππ.
Ohhh I didn't know until now lolzππππ
Hahaha, abeg leave me oo, you dinno know and you greeted me happy Sunday first ππ.
Lolx π€£π€£π€£, see her acting like a drama queen π
Hahaha, act when? How? Where? Please I'm on my bed oo, I'm not acting any yoruba acting there ππ€£π€£.
Hehehe π€£π€£π€£ see you π
What is happening to me? π€ͺ, what are you seeing in me?
Did I hear you well fox
That Cherish should get limit plzππ
Hehehehe π€£π€£ see this one πππ
See this on asking for SHARWAMA π₯ππ€£π€£π€£, I am even CRAVING it I am going out to get one, will send you a picture hehehehe π€£π€£
Wickedness of the highest order ongoing in the Hive naija engagement weekend... Your matter need to be tabled
Hehehehe π€£π€£π€£π€£, you no Sabi weytin good πππ
Who is this wan ποΈποΈποΈποΈ
Go get it and send the pictures asap π
So many case to settle with you fox π¦
Lolz see this one ohπππ, you too buy and let us see
ππ Abi na... Abeg leave English for who get am. Na Naija we dey so.
π€£ She say when she realize herself, money finish, strength reduce... How the strength take reduce with that 6 raps of semo wey you chop for mama put abi na shawarma? π€
No mind me jare π, asides the work out and chores na that eat out I like pass. Na correct spontaneous activity π, lol.
If I laugh for you, you go run walahi π... I mean serious laughter oo, no be the one wey I go dey form in public.
ππ So you're a carbon copy of your mom? That's so sweet βΊοΈ.
E be like say cctv dey around this Hive naija engagement o, how you take know wetin I chop that day? ππ
Abeg laugh for me my baby π I like any kind of laughter so far nor be evil laughter π€£ if not, I go ask devil to deal with you.
Yes o, my mum self dey fear the way I take copy herself finish
Ah normally nau, na me be one of the agents of Hive watchers ππΆ... I know wetin you chop that day π
Obara Jesus! ππππ
Awwn, that kind thing dey sweet sha.
Now I know, I go dey hide dey chop now
Don't forget to call me to join you... How can my sis be hiding food and eating alone π
Ahhhh wahala
Cctv nor work again, you wan use sisterly love take enter π
C'mon, It is a free world now π
Nor be lie sha
Hahaha
Oh my goodness π€π
Tell me,this is not true merit... how many rap of semo?
Hahaha you all are ganging up against me, its obvious π© but my God pass all of ona
When last i chop shawarma π€€. My mouth just dey bitterπ€§. This SAPA no easyπ. @merit.ahama I hear say you be money woman. Your boy dey loyalπ€§
This is set up!
I am being cornered by my fellow citizens π₯Ί this is not fair
Set up? Its a reliable source that told meπ
Is you that know why you relied on that source without asking me directly π
Why will he ask you naπ, chop SHARWAMA and live forever
Haha I hear you π
Hehehe π€£π€£π€£ you go collect now,ππ€£π€£π€£
Na reliable source nowπ, plus me sef I dey notice am. Your stinking of moneyππ
Wonderful! I'm stinking of money, how come I'm not smelling it? π
Na you go ask yourself ππ
Lemme alone o @seki1
πππ
Spend this money merit, you get am na chop shawarma πππ
Your plan will nor work
Me that is waiting for Bro to look my face small so I can buy more ππ
Heheh π€£π€£ how many bros do you have now??
Still 19
Haven't bought any again since the last time, got too much expenses now π
Okay take it slow dear, β€οΈ
Yeah I am π
Aye aye you can do itβ€οΈβ€οΈ
My oga, you never chop shawarma ahahahha, wetin do your hive wallet, spend this money make your body come down ππ€£π€£π€£π€£
I have arrived finally. Omo, you sef no dey like shawarma? I almost ordered one for you now. Thank God say I no waste moneyππ
Ahhh I dey like am na
You suppose try me with am first to dey sure
Abeg gimme my Sharwama, I nor wan shout π
I don't like tempting people. I'm not Satan, and you're name is not Job.
ππ E don turn fight?
You nor need to be devil first, just gimme my Sharwama... E don pase fight self π
ππ
Oya beat me na
πππ
Na me and you for this space
Your plan have failed already, nor stress yourself
I have never failed before in tormenting someone.
π€¦ββοΈπ€¦ββοΈπ€¦ββοΈ
Calm down, I'm just warming up
Why do i always come here lateπππ God will deliver me o
Hahaha.. that's very funny but not bad at all. In my home we are all photogenic and we can take countless number of pictures ππ we all inherit it from ourselves
Late comer ππ
I will still tag you this Friday again (hopefully sha because I'm graduating that day, may not be very active on Hive generally π)
Wonderful! I can already imagine your whole family taking a general picture... Photogenic family ππ
Haha.. no be small thingπ.
Mehnn that's cool but you mean you are graduating from where exactly ?
Haha from the university na (I'm in my finals π)
Woww congratulations to you .. let me start to gather my tp.. this one that I don't even know where the school isπ.. a big congratulations to you @merit.ahama
π€£π€£π€£π€£
It's nor far so long you're inside Nigeria π just save like 300 Hive for tp
It's somewhere in Edo state π
300 hives πππ to edo abi to and fro.. do i have such?π
To and fro na
And I don't even know where you will be coming from π€£
Just hold reach that amount first π
ππππ€£ girl you're so funny.
πππ
I'm just saying the truth na π€ͺ