RE: Hive-Naija Weekend Engagement #40 - "Communication/Interaction"

avatar

You are viewing a single comment's thread:



0
0
0.000
41 comments
avatar

Oh yes ..this is a unique weekend oo

Last day of the month.....plus Nigeria independence on view in few hours.

Well , make I no talk about the independence too much for now 😂😂

Happy weekend everyone ❤️👍🤗

0
0
0.000
avatar

Very unique indeed... Be like hive go turn green and white tomorrow 😂🥳💚🤍💚

Happy weekend to you ma ❤️

0
0
0.000
avatar

Hahaha
That hive just dey dip anyhow oo, HBD sef follow the guy dey dip too
As tomorrow be naija independence, make we hope say hive go green tomorrow 💚🍏💚💚💚

0
0
0.000
avatar

na yu cause am oh, hive and hbd dey fear you guys lolz

0
0
0.000
avatar

Abeg talk to that guy
We need it to be green 💚🍏 again 😂

0
0
0.000
avatar

see this old woman ohhh abeg shift jo

0
0
0.000
avatar

Omo i pray that too oo
Greens tommorow we pray

0
0
0.000
avatar

Ah!! You wanted to take us out, why did hive do us like this naw 😭😭.

0
0
0.000
avatar

😂😂😂😂😂
Stop blaming my hive oo
Lol

0
0
0.000
avatar

Hahaha, no problem, I'm so sorry for blaming my beloved hive for a scam 😂🚶‍♀️🚶‍♀️.

0
0
0.000
avatar

How hive go turn green white green tomorrow ahahahaah 🤣🤣🤣 see this Young old woman hehehehe 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Only green we want
Not red

0
0
0.000
avatar

heheheheh you no want white red white lolx see you hehehe

0
0
0.000
avatar

Let's just assume white means good Thing too
Na why dem dey use am for wedding 😜

0
0
0.000
avatar

Hehehe 🤣🤣🤣 see this one oh, 🙄🤣😋😂

0
0
0.000
avatar

Yes ooo
Even men no dey use black as suit again
White is meant for Joy

0
0
0.000
avatar

Hehehe 🤣🤣 see this one Sha eheheh 🤣🤣🤣

0
0
0.000
avatar

Foxy leave me oo 😂😂

E go sha green!

0
0
0.000
avatar

weytin do u dimm, which green abeg shift jo..

0
0
0.000
avatar

🤣🤣🤣🤣how many Nigerians dey hive wano

0
0
0.000
avatar

Ah Nigerians dey na... Anyhow e be, everybody go sha know

0
0
0.000
avatar

I know sau we dey sha
But i no sure say we reach 5k Nigerians for hive

0
0
0.000
avatar

I almost forget say yesterday na independence sef, many people nor care 😬.

0
0
0.000
avatar

Well in my country our independence day is next month, I dnt know where you guys are because I am not from here...

0
0
0.000
avatar

😂😂😂😂
This guy has switched country
Abeg tell me how to switch small 😂

0
0
0.000
avatar

ohhhhh i am in kenya, nairobi to be precise with some brunnettes

0
0
0.000
avatar

see this one you dont know anything lolx

0
0
0.000
avatar

Just last day of the month
Nothing this country is celebrating

0
0
0.000
avatar

Thanks for the tag Sam... Let the engagement begin!! 🤗😃

0
0
0.000
avatar

abi na let the engagement begin oh..

0
0
0.000
avatar

As today be independence day make we cause wave with leo thread about we country na.

Lets make a statement and end it with #HappyIndependenceNigeria!

E.g I never sleep and it's 4am but shaa #HappyIndependenceNigeria

If you don't know how to make a thread, this will help https://leofinance.io/@ozohu/how-to-write-a-thread-on-leofinance-easy-steps

Posted Using LeoFinance Beta

0
0
0.000
avatar

I didn't see this on time but I I'm not feeling happy enough to celebrate independence day, I still feel like I'm dependent 😢😑.

0
0
0.000
avatar

Mention my name next time if yunno wan make I vex oo😂😩

0
0
0.000