RE: Hive-Naija Weekend Engagement #39 - "Your Personality"
You are viewing a single comment's thread:
Pause!!! Na me dey form English just now? No, I nor sure π HOW ONA DEY ABEG?! π
ππ Abi na... Abeg leave English for who get am. Na Naija we dey so.
π€£ She say when she realize herself, money finish, strength reduce... How the strength take reduce with that 6 raps of semo wey you chop for mama put abi na shawarma? π€
No mind me jare π, asides the work out and chores na that eat out I like pass. Na correct spontaneous activity π, lol.
If I laugh for you, you go run walahi π... I mean serious laughter oo, no be the one wey I go dey form in public.
ππ So you're a carbon copy of your mom? That's so sweet βΊοΈ.
0
0
0.000
E be like say cctv dey around this Hive naija engagement o, how you take know wetin I chop that day? ππ
Abeg laugh for me my baby π I like any kind of laughter so far nor be evil laughter π€£ if not, I go ask devil to deal with you.
Yes o, my mum self dey fear the way I take copy herself finish
Ah normally nau, na me be one of the agents of Hive watchers ππΆ... I know wetin you chop that day π
Obara Jesus! ππππ
Awwn, that kind thing dey sweet sha.
Now I know, I go dey hide dey chop now
Don't forget to call me to join you... How can my sis be hiding food and eating alone π
Ahhhh wahala
Cctv nor work again, you wan use sisterly love take enter π
C'mon, It is a free world now π
Nor be lie sha
Hahaha
Oh my goodness π€π
Tell me,this is not true merit... how many rap of semo?
Hahaha you all are ganging up against me, its obvious π© but my God pass all of ona