RE: HIVE MUSIC FESTIVAL WEEK 151 ROUND 1 - FILL ME UP - SONG COVER BY @RISHAGAMO
You are viewing a single comment's thread:
See as that man relax like d boss wey he b, haha
Una two collabo dey sga always give me better joy. This is a lovely musical production bro.
0
0
0.000
Hahaha my able boss you sef know say I dey learn work for where you dey na. thank you so much for the words. See as I just dey blush like woman 😹🌹
Blush wella my guy
Thank you our most senior man..i strongly appreciate your support