RE: Hive-Naija Weekend Engagement #39 - "Your Personality"
You are viewing a single comment's thread:
What to do now? I don already take front seat o πͺ
We dey together for that soft heart π who still dey vex make e go cry for corner, we move π₯°
Those plenty people you are calling so, seat wey dey na for back o π€£π€£
0
0
0.000
Haha, no worries we go sit down together todayπ
Abi, no time to carry vex for mind
I don sha call themπ
Haha sure there is love in sharing π
Just make sure to drop more gist make I for nor push you comot seat π€£π€£
You dey here dey find more gist, you nor dey gist. If you push am fall no Leo for you again oo ππ.
π€£π€£π€£π€£
Lemme alone o this girl
I nor go push am again
Hahaha, ehn en, better nor push her, if not she go just take your place π€£π€£. But I dinno hold you sha oo ππ.
I nor push again o
Why are you now shouting? Did I say I did not hear the first time, I was only trying to explain more ππ.
π€£π€£π€£
πππ
Ok O, I don hear
Yes oo, who dey vex them go buy vex pie give am, hehehe.
Nor mind @merit.ahama, you fit invite more people sef π.
Na me arrange the chairs oo, all of them dey front oo, no back chair π€ͺ.