RE: Hive-Naija Weekend Engagement #39 - "Your Personality"

avatar

You are viewing a single comment's thread:

For you to answer the second question before the first one, you be one new case wey we go get for here from now on 🥲 and I'm happy to know that 😂

"ihe nkita ji eso onye afo ukwu ma onyughi anyu oga agbo agbo" no ask me to translate abeg

Na here I take pause since for my reading o, how we wan come do am? 😪

Well sha, I mistakenly read reach ending and I notice say you sabi dance with fire... How you take dey do am abeg? 😂😂😂

Greet your mummy for me sha, I sympathize with her 🥲



0
0
0.000
15 comments
avatar
(Edited)

😂😂😂
Them no put rule say you must answer accordingly na.

To translate that word in English fit make me speak jargons. So I dey avoid am.
Make e no be like say I dey partial. I think I got one thing from my mum though like the shyness.

0
0
0.000
avatar

Haha no rule but I sense another true Nigerian with your arrangement 😂😂

Make I go use Google do the translation, I know say na suicide waka e be but I go try 😂

Ahhh mummy try give you one, thank God... Shyness is a good thing too 😁

0
0
0.000
avatar

😂😂😂, pay me let me translate it for you..you know I love money 🤑🤑🤑

0
0
0.000
avatar

Don't worry, we have given it our own meaning 😂😂

0
0
0.000
avatar

Fake meaning
Pay the dollars 💰 and get the original meaning devoid of dilution 👍

0
0
0.000
avatar

You know say you nor know the meaning for English why you come give us make we bite our tongue?

Oh!! I see, the shyness was from your mom, why na? Lolz 😁😪

0
0
0.000
avatar

😂.
Most times I wonder her expression/reaction was when my dad was wooing her.

0
0
0.000
avatar

Hahaha, I thought in that direction too 😂😂, she must have been looking cute in your dad's eyes, hehehe.

0
0
0.000
avatar

I feel say you talk say you hook, how come you take dey reply to the second answer? Na wa oo 😅😅.

The Igbo confuse me too oo, I even try read am but I know say na rubbish I talk 😏.

Sympathizer, well done oo 🙌🙌.

0
0
0.000
avatar

I use mistake read the second reply na 😂
Better nor try wetin you try again, that igbo is unspeakable for non igbos 🤣

0
0
0.000
avatar

Hahaha, yes Ma, I nor go try am again 😂😂.

0
0
0.000